BBC News, Pidgin - Home
Top Tori
Nigerian authorities say two 'new suspected' cases of Ebola for Adamawa under investigation
According to NCDC, di classified suspected cases no mean say dem be 'confirmed Ebola cases; confirmation dey subject to laboratory results.'
Federal govment launch 50,000 naira monthly cash relief for vulnerable Nigerians - who go benefit and how?
Di minister explain say di beneficiaries no need to apply, pay any fee, or register through any agents to access di di programme.
DR Congo Ebola deaths hit ova 5000 Ebola wit more dan 10,000 cases - wat next?
Health authorities say 1,101 patients dey currently receive care for treatment and isolation facilities, while 2,788 pipo don recova from di disease.
Registration officers get hand inside di AI-generated images for voters register - Inec
Inec Director of ICT, Dr. Lawrence Bayode say di AI-generated photographs and oda tins wey no pure wey pipo bin identify during di display of di preliminary register happun sake of some officers.
How US discover $130m ghost student loan scam wey allegedly involve Africans
According to di US department of US, di defendant use multiple bank accounts across several financial institutions.
Star Trek actor Sir Patrick Stewart die at age 86 afta battle wit Alzheimer's Disease and Lewy Body Dementia
Sir Patrick Stewart die for im home for Los Angeles on Wednesday afta brief battle wit Alzheimer's Disease and Lewy Body Dementia.
How minimum wage, 70,000 naira transport allowance and oda resolutions by govment go benefit Nigerians
Workers for Nigeria go benefit from one N70,000 transport intervention allowance di Nigeria govment approve.
Wetin to expect from Russia-Africa summit and how e go benefit African kontris
Di third edition of di Russia-Africa summit dey happun for Moscow. Forty-eight delegations including 22 heads of state dey expected to attend di summit wey go discuss trade, security, food and energy matas.
No clear winner yet for Israeli key general election - wetin go happun next
Exit poll results show say nobody clearly win Israel general election, as both veteran Prime Minister Benjamin Netanyahu and former military chief Gadi Eisenkot no dey on track to get enough seats to form majority govment.
Special Tori
Trump grant visa to mother of Ghanaian boy wey dem kpai for US
Di shooting happun for Claremont, near Crotona Park, an area wit large Ghanaian community for Bronx.
Wetin Nigeria law tok about burying dead pipo for residential areas
Recently, toks about wia to bury pipo weda na for residential area or cemetery cause plenty tok-tok, so we look wetin di law and cultural practice tok about di practice for Nigeria?
Papa of 15-year-old Ghanaian boy wey dem kpai for US describe how dem bully am as Ghana condemn killing
Dem shoot and kpai Javits Frimpong wen e bin dey go school on Thursday, 29 October, for di Bronx borough of New York City, United States.
Mother and daughter wey win same beauty pageant for different generation
For one exclusive interview wit BBC News Pidgin, Anthonia and Danielle tok about di beauty pageantry for dia different eras and how pageantry don evolve from di 1990s to di social media age.
Crypto giant Binance confam $6.3bn hack suspected to be di largest in history
Two analytics firms don attribute di incident to one North Korean hacking unit wey dem dey call TraderTraitor.
APC insist on Uzodimma afta court declare Okorocha as senatorial candidate for Imo West
Justice Obiora Egwuatu give di judgement dis Thursday and also order Inec to comot Uzodimma name from dia portal.
Five tins to know as Ghana authorities prepare for Ebola
Ghana dey prepare dia airport for any Ebola case as dem dey welcome tourists and oda pipo for dia Detty December craze. Dem install thermal scanners and odas.
BBC News Pidgin now dey on Whatsapp
No dull yoursef, be di first to get latest tori, analysis, exclusive interviews and ogbonge coverage of Nigerian and International news from BBC News Pidgin, straight to your Whatsapp.














































